Di Louvre Museum for Paris still dey closed on Monday, 20 October as police dey investigate one big robbery incident wey target France priceless crown jewels. Dis robbery na di most spectacular ...
Dem don arrest two suspects on top di theft of precious crown jewels from Paris Louvre Museum, French media tok. According to Le Parisien newspaper, di men bin originally come from di Parisian suburb ...